Wizkid – Ease Your Mind ft. Kel P

Wizkid & Kel P – Ease Your Mind Music Mp3 Download

Wizkid – Ease Your Mind ft. Kel P

The Multi-Talented Singer and Songwriter Wizkid & Kel P released this single track titled “Ease Your Mind ” which we made available for Free Mp3 Download.

Wizkid & Kel P is a promising artist that gives out the best in music production.

Always visit trendmusics.com for the latest Music from your favourite artist around the globe.

We keep you updated on Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.

Stream & Download Wizkid & Kel P – Ease Your Mind Music Mp3 Below:

DOWNLOAD MP3

Wizkid – Ease Your Mind Lyrics

Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realize
Sey, many things go happen, and it’s real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Sey, my sound dem dey bus’, they can’t open their jaws
Some days, it fi be like sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah
Looking at my past, I’m glad it’s over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places, even man never reach
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See StarBoy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here
Some days, it fi be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah

About Heiress 4674 Articles
I am a Lady of Self Independent, Music Lover, & a Blogger, connect with me on (Facebook: Esther King) For Business Purpose Only...

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.