Teni – Hustle

Teni – Hustle Music Mp3 Download

Teni, the Nigerian Singer and song writer released her single track titled “Hustle“, which we made available for Free Mp3 Download.

Teni is a promising artist that gives out the best in the music production.

Always visit trendmusics.com for your latest Music from your favorite artist around the globe.

We keep you updated on Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.

DOWNLOAD

Watch Teni – Hustle YouTube Video Below

Lyrics

I wan talk my mind o
For anyone wey fit relate o
Ridimakulayo (Ri-)Sometimes, it feels like success is a trap
And sometimes, it feels like people don’t understand
‘Cause the pressure, e plenty and the expectations high
Even your day ones wey suppose get
Your back sometimes day ones dey fightAnd everybody has an opinion
On how you suppose live your life
And even people wey suppose to show you the way
Na the people dey backbiteNo be pride, no be ego
Sometimes, I gats change my mind
Sometimes, I gats dey behind
Sometimes, I will have to say no
Sometimes, I gats pour water on top my head
Make this pressure no go drive me insane o
So if you see me outside and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba, you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye oh yeah)This hustle can be so overwhelming sometimes
No add your own join my own
I gat so many things I dey reason
No bother me oWo ni iru pala pala wo gan gan leleyi
Ki lo se t’eni kan o se ri o?
‘Cause family go call, enemy go call
I don’t know who is whoNo be pride, no be ego
Sometimes, I gats stay away
When I have nothing to say
Sometimes, I will have to say no
Sometimes, I gats pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me for show and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba, you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye oh)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)Of course, of course
Them say Teni pompous, yeah
‘Cause I put myself first
Whoa, they say Teni pompous, yeah (Ri-)
But it’s all love, all love, brother, yeah, it’s all love
Whoa, it’s all love, my brother, it’s all love
And I’m good with it (Ri-)

About Heiress 4674 Articles
I am a Lady of Self Independent, Music Lover, & a Blogger, connect with me on (Facebook: Esther King) For Business Purpose Only...

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.