Boybreed – Again Music Mp3 Download
The Multi-Talented Singer and Songwriter Boybreed released this single track titled “Again” which we made available for Free Mp3 Download.
Boybreed is a promising artist that gives out the best in music production.
Always visit trendmusics.com for the latest Music from your favourite artist around the globe.
We keep you updated on the Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.
Stream & Download Boybreed – Again Music Mp3 Below:
DOWNLOAD MP3
Boybreed – Again Lyrics
I should have known from the get go
Say you dey play with my head oh
Got my mind running psycho
Ye Ye Ye
I try to leave she no let go
Put me for chain e be Django
Wetin you do me no follow
Ye Ye Ye Ye
They say make I no trust
But I no gree hear word
Now everything don cast oh
Ye Ye Ye
Your body hold me for work oh
Now kasala don burst
And as I chop breakfast
I swear I no go love again
Ewo Ewo
Ewo
Chukwu ekwekwana ka m nwuo
Ewo
My heart no dey work again
Ewo Ewo
Ewo
Chukwu Abiama lekwa oh
Ewo
My blood no dey rush again
See me see wahala oh
She put me for palava oh
She do me like Delilah oh
She wan cut my dada oh
See me see wahala oh
She put me for palava oh
She do me like Delilah oh
She wan cut my dada oh
You don scatter my oblongata
And now I no get feelings again
Why you use my head dey play
Oh my bae bebe
Baby Ye
No go give me yawa oh
I no dey feel my heart again
Right now all I feel is pain
I no dey fall for love again
Ye Ye Ye
They say make I no trust
But I no gree hear word
Now everything don cast oh
Ye Ye Ye
Your body hold me for work oh
Now kasala don burst
And as I chop breakfast
I swear I no go love again
Ewo Ewo
Ewo
Chukwu ekwekwana ka m nwuo
Ewo
My heart no dey work again
Ewo Ewo
Ewo
Chukwu Abiama lekwa oh
Ewo
My blood no dey rush again
See me see wahala oh
She put me for palava oh
She do me like Delilah oh
She wan cut my dada oh
See me see wahala oh
She put me for palava oh
She do me like Delilah oh
She wan cut my dada oh
Leave a Reply