Bella Shmurda – Soldier Go

Bella Shmurda – Soldier Go Music Mp3 Download

Bella Shmurda the Nigerian Singer and song writer released her single track titled “Soldier Go which we made available for Free Mp3 Download.

Bella Shmurda is a promising artist that gives out the best in the music production.

Always visit trendmusics.com for your latest Music from your favorite artist around the globe.

We keep you updated on Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.

DOWNLOAD

Bella Shmurda – Soldier Go Lyrics

I am in love
I know am in love
And I know
I can’t run away from love
I just don’t know
Who I get to love
And if I choose you
Shay you no go fall my hand
I been dey think
If you rise for me
I been dey think
If you fit put for me
I be dey think
If you ride for mee
I no go mind if my mummy calling
I no go hear Wetin haters talking
I just want to know
Will you ride for me
If I ever love
I love for you
If I ever run
I run for you
If I ever jonse
Don’t let me down
If I ever go
Don’t let me down

Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
I go run back to you ooo
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
I go run back to you
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
I go run back to you

I am in love
I know am in love
And I know
I can’t run away from love
I just don’t know
Who I get to love
And if I choose you
Don’t let me down

Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
I go run back to you ooo
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
I go run back to you
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
I go run back to you

I no go mind if my mummy calling
I no go hear Wetin haters talking
I just want to know
Will you ride for me
I go come back to you
I no go mind if my mummy calling
I no go hear wetin haters talking

About Heiress 4674 Articles
I am a Lady of Self Independent, Music Lover, & a Blogger, connect with me on (Facebook: Esther King) For Business Purpose Only...

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.