Ayra Starr – Sability Music Mp3 Download
The Multi-Talented Singer and Songwriter Ayra Starr released this single track titled “Sability” which we made available for Free Mp3 Download.
Ayra Starr is a promising artist that gives out the best in music production.
Always visit trendmusics.com for the latest Music from your favourite artist around the globe.
We keep you updated on the Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.
Stream & Download Ayra Starr – Sability Music Mp3 Below:
DOWNLOAD MP3
Watch Youtube Video Below:
Ayra Starr – Sability Lyrics
“Sability”
London (London)
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choos
Wanna sip some gin and juice
Tomorrow will be okay
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Leave a Reply