Rema – Peace Of Mind

Rema – Peace Of Mind Music Mp3 Download

Rema the Nigerian talented Singer and song writer released his single track titled “Peace Of Mind“, which we made available for Free Mp3 Download.

Rema is a promising artist that gives out the best in the music production.

Always visit trendmusics.com for your latest Music from your favorite artist around the globe.

We keep you updated on Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.

DOWNLOAD

Watch Rema – Peace Of Mind YouTube Video Below

Rema – Peace Of Mind Lyrics

Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
(It’s Kel P vibes)
Yeah, yeah, yeah, ah-ah-ah, ah-ah-ah-ah

I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah

Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know oh-oh, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh

Hmm, so many things just dey for my mind oh
Hmm, how many happiness man fit to buy oh?
Hmm, everyday man need to wake up to hustle oh
Hmm-mm, but we no dey certain wetin go sup tomorrow
Ewe, ah-ah-ah-ah-ah
One bottle Schnapp to cure my craze
One bottle Schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no dey craze
Gunshot no let me meditate
Hypertension full the place
People dey die
Police sef they go deny the case

I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah

My Mama call me say, take am easy oh
I no know wetin go ease me oh
My baby call me say, she go please me oh
No be everything be sex
And me I no dey find any pity oh
E don tey when I dey hustle oh
Dey jump from shuttle to shuttle oh
Oh-oh, woah, woah, wah
This pain, this pain
This pain no be only my pain
Many people pain join my pain
Many people pain dey run in my vein, hmm
Many people don die in vain, hmm
Mhmm-hm-hm-hm-hm-hm-hm

I’m looking for some peace of mind
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah-oh-oh, woah, woah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I’m looking for some peace
I’m looking for some peace of mind
Woah, woah, woah, woah, woah

Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey face oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see oh

Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, oh
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le
Yahweh le le, Yahweh le le, Yahweh le le

About Heiress 4674 Articles
I am a Lady of Self Independent, Music Lover, & a Blogger, connect with me on (Facebook: Esther King) For Business Purpose Only...

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.