Burna Boy – B.D’OR (Ballon D’or) ft. WizKid

Burna Boy – B.D’OR (Ballon D’or) ft. WizKid Music Mp3 Download

Burna Boy the Nigerian Singer and song writer released his single track titled “B.D’OR (Ballon D’or)” which we made available for Free Mp3 Download.

Burna Boy is a promising artist that gives out the best in the music production.

Always visit trendmusics.com for your latest Music from your favorite artist around the globe.

We keep you updated on Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.

DOWNLOAD

Watch Burna Boy – B.D’OR (Ballon D’or) ft. WizKid YouTube Video Below

Burna Boy – B.D’OR (Ballon D’or) ft. WizKid Lyrics

Intro]
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup?
I dey outside, I dey outside
Yeah-yeah
One man, two man
Three, don penkelemess

Chorus]
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

[Post-Chorus]
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Verse 1]
Kpenkelemes
Come dey smokе cannabis
Doctor say make I pop one of this
Make mе fly like say I’m Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

[Chorus]
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

[Verse 2]
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I neva see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on
Anytime wey she wan give me loving ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemes o

Chorus]
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

[Post-Chorus]
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

About Heiress 4674 Articles
I am a Lady of Self Independent, Music Lover, & a Blogger, connect with me on (Facebook: Esther King) For Business Purpose Only...

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.