King Promise – Chop Life ft Patoranking Music Mp3 Download
King Promise the Ghanaian Singer and song writer released his single track titled “Chop Life” which we made available for Free Mp3 Download.
King Promise is a promising artist that gives out the best in the music production.
Always visit trendmusics.com for your latest Music from your favorite artist around the globe.
We keep you updated on Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.
DOWNLOAD
Watch King Promise – Chop Life ft Patoranking YouTube Video Below
King Promise – Chop Life ft Patoranking Lyrics
You know how the thing goes
King king promise
Alongside eyeeeh
No na no na
No na na na
Patoranking me dey here
wahyasey
Chorus
More money more money
Chale and enjoyment
I dey chop life regardless
Cause trouble never get no honey
More money more money
Chale and enjoyment
I dey chop life regardless
Cause trouble never get no hard eyyy
Post-Chorus
Tee nini tin tin eee eh
Me I get my content again eh
Me no come to play eh
Sexy girls dem sing my name
Tee nini tin tin eee eh
Me I get my content again eh
Me no come to play eh
Sexy girls dem sing my name
Verse 1
Over o
We dey ball like Drogba o
We going up
Never go down o
And we stay fly
Never sober o eee eh
Pull up in the rover o
Make d girl dem wanna go mad o
Pull up in the G Wagon o my o
Make your girlfriend wanna follow back o eee eh
Chale sika a yepe yi nkoaa
Na eda madwen so o
Mese adea woye yi obaa
Ahye metiri mu o
Hey mole naka no
Awola nka fe mole naka no
Naka no, amonye na no uhh (Uh uhh yee)
Chorus
More money more money
Chale and enjoyment
I dey chop life regardless
‘Cause trouble never get no hard eyy
More money more money
Chale and enjoyment
I dey chop life regardless
‘Cause trouble never get no hard eyy
Post-Chorus
Tee nini tin tin eee eh
Me I get my content again eh
Me no come to play eh
Sexy girls dem sing my name
Tee nini tin tin eee eh
Me I get my content again eh
Me no come to play eh
Sexy girls dem sing my name
Verse 2
I no know Wetin I go do
Jehovah bless me
I no fumble
You know me fire kine cool o
Any time I walk
I never stumble
And any time we come through
You go see wetin money don do
You talk say you be bad man
But you no bad reach Shatta Bandle
You talking talking too much
But to malle
Any time you hear
You go sare
Now the money long
From Lagos to Tamale
And e kon make me post Adewale
Ahya different post
Different style
Different clothes
Different flight
Oh high and high
Oh seen the sky
Different nays
Different cars
Shine with the stars
Money money money
Is all I see
Chorus
More money more money
Chale and enjoyment
I dey chop life regardless
‘Cause trouble never get no hard eyy
More money more money
Chale and enjoyment
I dey chop life regardless
‘Cause trouble never get no hard eyy
Post-Chorus
Tee nini tin tin eee eh
Me I get my content again eh
Me no come to play eh
Sexy girls dem sing my name
Tee nini tin tin eee eh
Me I get my content again eh
Me no come to play eh
Sexy girls dem sing my name
Leave a Reply